Home Jokes of the day THE POLICE AND YOU

THE POLICE AND YOU

112
1

i was riding my bike to a show on sunday a evening when a police officer stopped me.
POLICE- park that okada
PAPILO- officer, i beg i don late for my show
POLICE- you dey go show with okada, you wan kill yoursef? by the way, wetin you dey do, you dey sing abi you dey dance?
PAPILO- oga na comedy i dey do
POLICE- you dey do comedy, no wonder wey you think say na joke fashola dey do say make no okada move for express. you funny well well. oya, tell me one joke.
i said three of my best jokes but to my greatest surprise, the officer did not laugh. i was in a hurry so i quickly brought out one thousand naira and give to him.
POLICE- (COLLECTS THE MONEY AND BURST INTO LAUGHTER) so you get this kind sweet joke since you no talk am…

QUICK SHARE:

1 COMMENT

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here