Home Entertainment Boyfriend To Davido’s Baby Mama, Chioma Rowland Finally Revealed

Boyfriend To Davido’s Baby Mama, Chioma Rowland Finally Revealed

58
0
Chioma Rowlan
Chioma Rowlan

Gistmania.com

Emerging report suggests that the man dating Davido’s baby mama, Chioma Rowland has been revealed to be Payporte CEO, Bassey Eyo. Blogger, Cutie Juls, made this known in a recent post on Instagram, hinting that Eyo and Chioma started getting close at the early stage of her relationship issues with Davido.

Cutie Juls wrote; “Eyo dey knack Chi. Since everybody dey ment. Make we all join yaba na. A no wan talk am b4 but since Ona dey ment make we all ment. Werey. If you no dey pride for wetin you dey do, why do am?Gist wey begin for Oniru when Oga David and Chi had issues so them put mama and pikin for one bed shortlet in Oniru. Pending getting her a permanent place. Gist wey full for many celebrities mouth wey dem start to dey see am normal, na Cutie commot gbola put inside kpekus ni? Werey people.”

QUICK SHARE:

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here